Di death of 23-year-old Zambian student wey Russia recruit to fight for dem for Ukraine don make di family devastated. Dis na wetin im senior broda and sister tell BBC. No be only say im die but di ...
Di hacker behind one of di biggest cryptocurrency heist to date don return almost half of di $600m (£433m) of assets im tiff. Na on Tuesday di company dem tiff from, Poly Network bin confam di heist ...
Ghana President Nana Akufo-Addo don accept di resignation from di Sanitation and Water Resources Minister afta kasala burst for public on top di ova $1 million wey she hide for her house for Accra. Di ...
23-year old Talatu Kabiru still dey emotional down ten days afta pesin tiff her four-month- old baby. Di baby girl, Fatima Kabiru, miss for Dakwa Community near Deidei for Bwari Area Council of Abuja, ...